Datasets:
sentence
stringlengths 1
433
| filename
stringlengths 30
32
| audio
audioduration (s) 0.5
40.5
|
---|---|---|
di match wey go hold for lagos university teaching hospital wey everibodi dey call luth for lagos nigeria
|
200905-113758_pcm_621_elicit_0
| |
na im e turn to sometin wey fit cause cancer
|
200820-142033_pcm_4a9_elicit_149
| |
di pipo wey deh borrow moni don be completely down for some dey burn dia business some
|
200828-210431_pcm_779_elicit_56
| |
but sabi pipo say dem no need wait for 18
|
200928-181336_pcm_c97_elicit_61
| |
lanre tejuosho senator representing ogun central been dey di meetin too
|
200821-085557_pcm_4a9_elicit_366
| |
check weda dem qualify to get license from nhis to practise
|
200831-223347_pcm_6c2_elicit_13
| |
persela coach aji santoso con tell everibodi afta match say huda no survive
|
200828-210431_pcm_779_elicit_46
| |
wande tok say make temitope stop to dey lie to make him look bad for di only reason why hin never sue
|
200925-221252_pcm_c97_elicit_52
| |
mnangagwa con assure mugabe say hin with hin family dey safe for di country
|
200905-233721_pcm_5aa_elicit_29
| |
di president tok say hin don direct security services to dey put tight security around all schools
|
200830-200005_pcm_621_elicit_20
| |
mourinho show working for porto for 2002 porto appoint choosen mourinho as coach when he be 39 years
|
200831-080620_pcm_e8b_elicit_41
| |
on wednesday morning mr
|
200903-114339_pcm_031_elicit_40
| |
guardiola be yarn say di club dey folo di three or four players yarn
|
200914-112707_pcm_621_elicit_73
| |
one year so dem suppose try for her dem no gree
|
200831-221918_pcm_6c2_elicit_67
| |
oil dey flow comot dem born am for november 7 1918 and hin die today february 21 2018
|
200905-120029_pcm_621_elicit_26
| |
middleman or insurer between dia clients enrolees and hospitals health providers
|
200831-221918_pcm_6c2_elicit_74
| |
female genital mutilation fgm na any procedure wey involve to wound or change woman private area for non medical reasons
|
200928-114618_pcm_c97_elicit_75
| |
di man wife die for 2007 afta 64 years of marriage
|
200905-120029_pcm_621_elicit_27
| |
north west nigeria vincent ogbodo tok say as abubakar run go pdp dis dey show say apc power go reduce well well becos di former deputy govnor na pesin wey get pipo
|
200821-062016_pcm_4a9_elicit_16
| |
di amendment mean say museveni fit become life president
|
200905-105155_pcm_6c2_elicit_13
| |
him daughters dey two emma and grace and dem little brother wey timaya second baby mama born for am
|
200928-105729_pcm_c97_elicit_34
| |
dey singer don dey look for anoda way wia money go
|
200905-220152_pcm_031_elicit_65
| |
see why hin con tok say hin go dey show his cars soon
|
200905-112542_pcm_6c2_elicit_58
| |
lions coach don get e baptism for fire with 1 1 draw with comoros
|
200906-223603_pcm_031_elicit_52
| |
if you remember well chelsea win 17 out of 19 games for
|
200903-141202_pcm_031_elicit_2
| |
dis water palava na wetin wey
|
200813-163347_pcm_4a9_elicit_91
| |
hin even tok say hin mama pay temitope fees for di fashion school
|
200925-221252_pcm_c97_elicit_48
| |
make we dey see world health organisation who don warn say air pollution fit begin kill more pipo for ghana as pollution and moto car dey increase for di country
|
200816-150338_pcm_4a9_elicit_69
| |
wey act as jon snow
|
200908-141329_pcm_031_elicit_39
| |
oshiomole say e reach like over 77 pipo wey dey hustle for di party governorship tickets all over di country and dem
|
200905-220152_pcm_031_elicit_20
| |
na him dremo dash her reply too
|
200820-142033_pcm_4a9_elicit_296
| |
femi otedola neva collect form to be lagos state govnor jide sanwo-olu who be di man wey wan pursue ambode for 2019 e
|
200928-105729_pcm_c97_elicit_47
| |
for road before trailer go spoil hin car finish na so dem begin dey shoot at hin car so tey hin front tyre
|
200829-061533_pcm_779_elicit_12
| |
him tok say but e no go stop am make him dey tok truth to dey epp pipo wey no get mouth but way govment dey do anyhow
|
200820-142033_pcm_4a9_elicit_298
| |
congratulations senegal afta dia almighty reunion togeda with di rest of mo hits gang
|
200928-115658_pcm_c97_elicit_28
| |
di magistrate jimoh adefioye grant bail of 20000 naira for di accused and a surety in like sum
|
200828-172634_pcm_779_elicit_25
| |
government of nigeria go disobey court orders 9
|
200905-233721_pcm_5aa_elicit_46
| |
most pipo answer back with professor who for 2017 wen presido muhammadu buhari sick and waka comot go london for medical treatment him drop do key of nigeria with osinbajo
|
200816-213124_pcm_4a9_elicit_101
| |
igbo leaders carry leg go zaria go meet professor ango abdullahi wey support day make igbo leave north
|
200816-150338_pcm_4a9_elicit_25
| |
also dey kill security agent for mbonge health unit for southwest region
|
200905-105447_pcm_6c2_elicit_68
| |
e no good igbo leaders carry leg go zaria go meet professor ango abdullahi wey support day make igbo leave north
|
200828-210431_pcm_779_elicit_41
| |
make i also warn against those elements wey don chose to
|
200830-200005_pcm_621_elicit_23
| |
govnor for anambra state but dem com do primary arrangement wey him lose
|
200906-223603_pcm_031_elicit_33
| |
e say e try ask police public relation officer chike oti if him
|
200905-110542_pcm_6c2_elicit_72
| |
particular di i pass my neighbour type na him dim catch con parade am naked around sapele delta state on sunday may fourth
|
200821-153813_pcm_a60_elicit_49
| |
dem rush am go hospital so we no know if hin survive or not but dat fall na die
|
200914-112707_pcm_621_elicit_60
| |
dem happy well well and dem think say di world don end
|
200816-150338_pcm_4a9_elicit_5
| |
nigeria postal service nipost don inaugurate two new products cargo haulage service and e commerce
|
200928-180228_pcm_ea3_elicit_40
| |
dem cari dia demand give di chiefs for dia land as tradition demand
|
200816-150338_pcm_4a9_elicit_143
| |
emmanuel butches nwosu don declare say him and him pipo don call diasef fresh pdp
|
200831-223347_pcm_6c2_elicit_33
| |
oga vp say thief na thief weda na muslim or christian thief am say all na thief and
|
200828-210431_pcm_779_elicit_40
| |
hin be flog 10th seed alexander zverev of germany to teach him dis quarter final stage
|
200928-104650_pcm_c97_elicit_45
| |
di 2 2 draw wey manchester city get give dem chance to move go knockout stage and pep guardiola side go cari first for di
|
200813-163347_pcm_4a9_elicit_9
| |
everi pikin like to hear beta word from dia parent
|
200928-183302_pcm_c97_elicit_76
| |
ibrahim hassan dankwambo gombe senator dr
|
200928-181336_pcm_c97_elicit_49
| |
dis rescheduling of election hapun three different times for 2017 january march and december but all of dem get k leg for di kain violence wey hapun
|
200816-150338_pcm_4a9_elicit_132
| |
under di platform of di all progressive congress apc honorable johnson oghuma
|
200813-163347_pcm_4a9_elicit_103
| |
di pipo democratic party govnorship candidate for kwara state north central nigeria dey face accuse say im no do nysc and di certificate wey im get na fake
|
200820-142033_pcm_4a9_elicit_93
| |
e shock you too abi e say make person no
|
200821-153813_pcm_a60_elicit_46
| |
you fit read twitter pipo don catch one scammer wey be pablo ayodeji see di full tori here na so oritsefemi vex tok
|
200905-105447_pcm_6c2_elicit_59
| |
sani stand say hin dey support of any effort wey go restore peace
|
200928-110545_pcm_c97_elicit_32
| |
di report tok say terrorists deaths don reduce for 2018 against 2014
|
200905-104442_pcm_6c2_elicit_58
| |
di producers don give fans small clip of di season to hold belle
|
200908-141329_pcm_031_elicit_46
| |
for di free school plus weda di students wey go join go fit reduce di quality of education for di country
|
200903-114339_pcm_031_elicit_61
| |
chelsea coach antonio conte just dey vex as e never win any match dis new football year starting from pre season
|
200903-141202_pcm_031_elicit_1
| |
but since dat time for june 2017 tins don change di numba of politicians wey wan cari pdp flag as presidential nominee don reach 10 pipo
|
200820-142033_pcm_4a9_elicit_249
| |
pdp publicity secretary for kano alhaji musa dan birni tell bbc pidgin say
|
200821-062016_pcm_4a9_elicit_24
| |
e no too tey wey burnley wire dem 3 hot goals before half time
|
200903-134121_pcm_031_elicit_36
| |
him begin to thank god as e no hapun say na
|
200831-082049_pcm_e8b_elicit_7
| |
dem always dey look happy wen dem dey togeda
|
200905-120029_pcm_621_elicit_56
| |
nigeria president muhammadu buhari collect loan of 328 million from china to take improve di west african country telecommunication and it infrastructure
|
200816-150338_pcm_4a9_elicit_105
| |
i dey happy for here my family too
|
200905-103623_pcm_6c2_elicit_22
| |
dem go give wenger di title of knight grand commander of di human order of african
|
200905-120029_pcm_621_elicit_69
| |
but wen di product land nema no distribute am to di pipo wey need am but nema oga say dat one na fat lie we receive di
|
200828-172634_pcm_779_elicit_3
| |
dem discover say plenti things dey cause loneliness for men
|
200908-120301_pcm_031_elicit_13
| |
lecture sanusi tok say hin children dey more radical than him
|
200905-220152_pcm_031_elicit_51
| |
emmerson mnangagwa don become zimbabwe president today and everibodi wey dey
|
200905-233721_pcm_5aa_elicit_18
| |
na about 119 studies dem do with around 12 million women wey dem take com tok say red wine no good and e
|
200928-105729_pcm_c97_elicit_30
| |
kashamu na oga senator wey dey epp ogun east sidon for seat nigeria female artist simi don collect plenti
|
200906-223603_pcm_031_elicit_37
| |
dis na becos di wound still dey open and bugs fit enta am
|
200830-200005_pcm_621_elicit_29
| |
i no wan say yes i go sign new contract and den for di end i no com sign hazard bin tell tori pipo guardian uk
|
200813-163347_pcm_4a9_elicit_53
| |
april 2017 dana air flight from lagos to ph return to lagos on top bird
|
200928-182114_pcm_c97_elicit_68
| |
we dey angry and na dey make us dey shoot na dem dey make us na dem dey take us again to anoda place we spend
|
200928-110545_pcm_c97_elicit_22
| |
e don reach 58 years since britain wey bin dey colonize di
|
200928-103409_pcm_c97_elicit_37
| |
helicopter plus including wen im dey fly helicopter for tori pipo channel 4 and virgin radio traffic
|
200902-105531_pcm_031_elicit_60
| |
who be dis jide sanwo-olu jide sanwo-olu wey dey im early
|
200905-145632_pcm_031_elicit_50
| |
according to wiseman pipo wey dey lucky dey do four tins pesin wey say
|
200928-180228_pcm_ea3_elicit_13
| |
she say wen i no get work for market to do i
|
200828-182441_pcm_779_elicit_59
| |
di former apc caretaker chairman for oriade local government area of osun state dem
|
200905-120029_pcm_621_elicit_34
| |
fayose na di first pesin wey tok say im go contest 2019 presidential election
|
200820-142033_pcm_4a9_elicit_247
| |
dem catch am when him carry 250 million go cut grass
|
200928-105729_pcm_c97_elicit_20
| |
fg go use police dey find ekiti state govnor 8
|
200905-233721_pcm_5aa_elicit_45
| |
for di game wey end 1 1 she give one person yellow
|
200915-111419_pcm_5aa_elicit_15
| |
e no tey before akin eye clear say na chicken change him friend dey dash am with all di kain money him dey make from di scam
|
200821-085557_pcm_4a9_elicit_70
| |
im recognise joy as im neighbour girlfriend wey be friend to im house girl com
|
200903-114339_pcm_031_elicit_13
| |
i know medical doctors wey be mcees
|
200928-103409_pcm_c97_elicit_72
| |
tori say dem don rescue seven young women between di ages of 22 to 26 wey dem force enta prostitution inside tarkwa wey be mining town for southern
|
200828-182441_pcm_779_elicit_12
| |
perforated ear drum hole wey fit dey inside ear drum 25 per cent of injuries 3
|
200928-115509_pcm_621_elicit_67
| |
air conditioning units wey dey for im office and dis na why e dey work from home for now shehu tok am
|
200902-105531_pcm_031_elicit_72
| |
according to china ministry of civil affairs modern weddings too dey
|
200910-062636_pcm_031_elicit_70
|
Language: - Nigerian Pidgin English (West African Pidgin variant)
Dataset Description
Dataset Summary The Nigerian Pidgin ASR dataset (v1.0) is the first publicly released speech-to-text corpus for Nigerian Pidgin English, a widely spoken lingua franca across Nigeria and West Africa. This dataset comprises over 3,000 audio recordings paired with sentence-level transcriptions, recorded by native speakers across different genders and age groups. It is tailored for speech-related tasks.
The goal of this project is to address the resource gap in West African low-resource languages and foster research in ASR for Nigerian Pidgin.
Dataset Details
The dataset focuses on speech recordings of Nigerian Pidgin English. Each entry consists of a sentence-length utterance (8–14 words on average) and its transcription. While originally designed for ASR, the transcriptions and linguistic content could make the dataset suited for tasks such as TTS, entity extraction, and topic modeling.
Supported Tasks
- Automatic Speech Recognition (ASR): Train and evaluate ASR models on Nigerian Pidgin.
- Text-to-Speech (TTS): Build speech synthesis models from transcriptions.
- Topic Modeling: Discover themes and topics prevalent in everyday Nigerian Pidgin discourse.
Funding information
Funding was not required during this data collection process. The LIG-Aikuma app used for data collection was free and the recording was done voluntarily. All volunteers were collectively acknowledged in our paper. In the future, when scaling to a larger data collection process, some funding would be helpful.
Dataset Composition
What are the instances?
Each instance in the dataset consists of:
- An audio recording (WAV, 16kHz)
- A corresponding sentence-level transcription
- A unique audio ID
What experiments were initially run on this dataset?
The dataset has been used to train end-to-end speech recognition models such as QuartzNet using NVIDIA NeMo, Wav2Vec base 100H and Wav2Vec-XLSR53. Information on the model weights and WER can be found here: link to model repo
Data Collection Process
How was the data collected?
Textual Corpus: We leverage a text-to-text parallel corpus crawled by * as a base for our speech recordings. The initial total crawled data consist of 56,695 sentences and 32,925 distinct words, covering topics ranging from sports, politics, and entertainment to everyday life. From this, we selected 4288 utterances for recording speech data, with each utterance averaging between 8 to 14 words.
Speech Recording: We carried out the task of recording our own speech corpus using the selected crawled instances from above. Recording was done using the LigAikuma Android app to record utterances in quiet settings. The demographic of this speech recordings consists of 10 native speakers (ages 20–28; 5 Male/5 Female).The total size of the collected speech recordings after data quality filtering is 4277, which were subsequently partitioned into training, validation, and testing sets. The composition of the final speech dataset is shown below:
Are there any known errors, sources of noise, or redundancies in the data?
Occasional background sounds (doors, table slams), speaker hesitations, and laughter appear in some recordings; these are not reflected in transcripts.
.
Data Preprocessing
What preprocessing/cleaning was done?
- Removal of empty or unintelligible audio clips
- Standardization of all audio files to 16kHz
- Trimming of recordings to <30s limit
- Standard text preprocessing on transcripts
Dataset Distribution
How is the dataset distributed? The dataset is freely available for use and reproduction. Proper citation of the authors is required (see citation).
When will the dataset be released/first distributed? The dataset has been released publicly from date 18th July, 2025 and is now accessible via this repository.
Dataset Maintenance
Who is supporting/hosting/maintaining the dataset?
The dataset is maintained by the original authors and contributors of the Nigerian Pidgin Project.
How does one contact the owner/curator/manager of the dataset?
Via the GitHub issues page or Hugging Face discussion forums associated with the project.
Will the dataset be updated?
Yes, updates may be released in the future.
How often and by whom?
The dataset will be updated by the project team should new data be curated or corrections made.
How will updates/revisions be documented and communicated?
Updates will be documented via GitHub, using version tags and communicated on the main huggingface repository.
Is there a repository to link to any/all papers/systems that use this dataset?
Yes, a GitHub repository will track publications and systems using this dataset.
If others want to extend/augment/build on this dataset, is there a mechanism for them to do so?
Yes, contributions are encouraged via GitHub. Quality will be assessed through pull requests, and accepted contributions will be communicated to users via version tags and release notes.
Citation
@misc{rufai2025endtoendtrainingautomaticspeech, title={Towards End-to-End Training of Automatic Speech Recognition for Nigerian Pidgin}, author={Amina Mardiyyah Rufai and Afolabi Abeeb and Esther Oduntan and Tayo Arulogun and Oluwabukola Adegboro and Daniel Ajisafe}, year={2025}, eprint={2010.11123}, archivePrefix={arXiv}, primaryClass={eess.AS}, url={https://arxiv.org/abs/2010.11123}, }
- Downloads last month
- 102